[hip hop music] Select, Zoyya now.
Let them know.
[record scratching] Make somebody please call heaven.
Make her tell my mama say it don't happen.
Eh, eh.
Oh, papa, na that level.
Yeah.
Where I promise you say it no go happen.
If to say you na dey for everything wey dey happen today.
If for be say we no go misbehave.
All man no dey concentrate.
Wherever you are, we no be who we are.
'Cause if to say you na dey for everything wey dey happen today.
If for be say una go behave.
'Cause right now everything na pain.
See your children them misbehave.
See the fans, all of them dey shame.
Remember when we dey carry opposite.
The person wey go listen to our song.
Since ain't nobody wanna get close to us.
This is why we feel inside.
Yo, yo.
Make una listen good.
That's right.
All those musicians wey you frustrate, they no be foo-foos.
You dey inside your office just dey feel so good.
Wey dey bring your CDs.
Disorganized, and this is what you do.
You make them feel so sad.
You criticize their song.
Make it look so bad.
You try to make them mad.
Now it's our turn to punch them back.
Be smart.
Ain't nobody gonna break your way.
Close to me.
You gotta be what you wanna be.
Close to me.
All those people wey dey think say you no go be what you wanna be.
Make them guess away.
Be smart.
Ain't nobody gonna break your way.
Close to me.
If you gotta be what you wanna be.
Close to me.
All those people wey dey think say you no go be what you wanna be.
Make them guess away.
'Cause you know this game.
You dey try to dey use our brain.
[upbeat hip hop music] As the beat go.
Eh.
Who dey here? Eh.
Who dey here? Eh.
Who dey here? Eh.
Who dey here? Eh.
Na you dey here.
Why you dey here? You still dey here.
You go dey here.
We back again.
Back again.
We did it again.
Did it again.
We make it rain.
Haters go insane.
You want it too.
You want it too.
I'm gonna give it to you.
Give it to you.
The things that we do.
See the way they do the things they do.
Thinking they might break your heart in two.
Now they can see all eyes on you.
Tell me wetin a man go do.
Eh.
Haters, haters.
Eh.
Tell me wetin a man go do.
Haters, haters.
Eh.
Tell me wetin a man go do.
'Cause we dey du, du, du, du, du.
Eh.
Eh.
Oh-woah, oh-woah.
We sabi du, du, du, du, du.
Tell me wetin a man.
Nothing a man go do.
Who dey here? Eh.
Who dey here? Eh.
Who dey here? Eh.
Who dey here? Eh.
Na you dey here.
Why you dey here? You still dey here.
You go dey here.
We keep it coming, keep it coming.
Ain't no stopping.
Eh, eh, oh, oh.
Eh, eh, oh, oh.
Eh, eh, oh, oh.
Eh, eh, oh, oh.
Lady.
Lady.
I no want make you dey call me your baby.
Baby.
Hanging out with this guy called Davis.
Davis.
Oh, baby.
Baby.
That was crazy.
That was crazy.
I just sit down looking while you were blazing.
Blazing.
And when you saw me you were acting so shady.
Shady.
Girl, no wonder you be acting so lazy.
Lazy.
Oh, baby.
Baby.
So make you back up.
Any time we hear they call you, you dey hang up.
You keep telling all your friends you wanna break up.
Now you're fucked up.
I'm telling you this game is over.
Back up and leave.
Like a used stupid fool.
Just do it, that is how I feel.
You play me for a fool.
I'm telling you this game is over.
Back up and leave.
Eh, eh, oh, oh.
Eh, eh, oh, oh.
This game is over.
Eh, eh, oh, oh.
Make you just waka dey go.
Eh, eh, oh, oh.
Make you tell me, tell me.
Remember promising not to tell-
Read the full transcript.
Create an account to read the whole episode, search across every transcript, and follow the shows you care about.
[hip hop music] Select, Zoyya now.
Let them know.
[record scratching] Make somebody please call heaven.
Make her tell my mama say it don't happen.
Eh, eh.
Oh, papa, na that level.
Yeah.
Where I promise you say it no go happen.
If to say you na dey for everything wey dey happen today.
If for be say we no go misbehave.
All man no dey concentrate.
Wherever you are, we no be who we are.
'Cause if to say you na dey for everything wey dey happen today.
If for be say una go behave.
'Cause right now everything na pain.
See your children them misbehave.
See the fans, all of them dey shame.
Remember when we dey carry opposite.
The person wey go listen to our song.
Since ain't nobody wanna get close to us.
This is why we feel inside.
Yo, yo.
Make una listen good.
That's right.
All those musicians wey you frustrate, they no be foo-foos.
You dey inside your office just dey feel so good.
Wey dey bring your CDs.
Disorganized, and this is what you do.
You make them feel so sad.
You criticize their song.
Make it look so bad.
You try to make them mad.
Now it's our turn to punch them back.
Be smart.
Ain't nobody gonna break your way.
Close to me.
You gotta be what you wanna be.
Close to me.
All those people wey dey think say you no go be what you wanna be.
Make them guess away.
Be smart.
Ain't nobody gonna break your way.
Close to me.
If you gotta be what you wanna be.
Close to me.
All those people wey dey think say you no go be what you wanna be.
Make them guess away.
'Cause you know this game.
You dey try to dey use our brain.
[upbeat hip hop music] As the beat go.
Eh.
Who dey here? Eh.
Who dey here? Eh.
Who dey here? Eh.
Who dey here? Eh.
Na you dey here.
Why you dey here? You still dey here.
You go dey here.
We back again.
Back again.
We did it again.
Did it again.
We make it rain.
Haters go insane.
You want it too.
You want it too.
I'm gonna give it to you.
Give it to you.
The things that we do.
See the way they do the things they do.
Thinking they might break your heart in two.
Now they can see all eyes on you.
Tell me wetin a man go do.
Eh.
Haters, haters.
Eh.
Tell me wetin a man go do.
Haters, haters.
Eh.
Tell me wetin a man go do.
'Cause we dey du, du, du, du, du.
Eh.
Eh.
Oh-woah, oh-woah.
We sabi du, du, du, du, du.
Tell me wetin a man.
Nothing a man go do.
Who dey here? Eh.
Who dey here? Eh.
Who dey here? Eh.
Who dey here? Eh.
Na you dey here.
Why you dey here? You still dey here.
You go dey here.
We keep it coming, keep it coming.
Ain't no stopping.
Eh, eh, oh, oh.
Eh, eh, oh, oh.
Eh, eh, oh, oh.
Eh, eh, oh, oh.
Lady.
Lady.
I no want make you dey call me your baby.
Baby.
Hanging out with this guy called Davis.
Davis.
Oh, baby.
Baby.
That was crazy.
That was crazy.
I just sit down looking while you were blazing.
Blazing.
And when you saw me you were acting so shady.
Shady.
Girl, no wonder you be acting so lazy.
Lazy.
Oh, baby.
Baby.
So make you back up.
Any time we hear they call you, you dey hang up.
You keep telling all your friends you wanna break up.
Now you're fucked up.
I'm telling you this game is over.
Back up and leave.
Like a used stupid fool.
Just do it, that is how I feel.
You play me for a fool.
I'm telling you this game is over.
Back up and leave.
Eh, eh, oh, oh.
Eh, eh, oh, oh.
This game is over.
Eh, eh, oh, oh.
Make you just waka dey go.
Eh, eh, oh, oh.
Make you tell me, tell me.
Remember promising not to tell-